متن و پخش آهنگ nothing spoil از CKay

در این صفحه متن، مشخصات و راه‌های شنیدن آهنگ nothing spoil با صدای CKay را مشاهده می‌کنید؛ اطلاعات این صفحه از داده ثبت‌شده همین اثر تهیه شده است.

Exclusive Song: CKay - nothing spoil

کاور آهنگ nothing spoil از CKay

متن کامل ترانه nothing spoil با صدای CKay

Shayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa, plenty yawa But I get Coconut for my head (for my head) Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi Suffer suffer for world (amen) Enjoy for heaven (amen) You suffer to make this money but you can't take it with you So I spend that shit Designer I wear that shit But I'm not looking for wetin e no loss E no loss, oh bebe Everybody dies but not everybody lives, oh bebe If I could do it all again I'd do it laka dis Zero love inside the jungle Na why problem no go finish Wahala no go ever finish Shayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa, plenty yawa But I get Coconut for my head (for my head) Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi This life do me like no other This life do me like gbana Many people don come, many don go Wetin I dey feel dey for my mind Omo pass the dutchie pon the left handside now (ayaya) Make I ease my stress now (ayaya) You know sey no time now (ayaya) Omo tena tell me Bella no go do yahoo Caricature tell me sey I too cacu (ayaya) I'm losing my cool Omo which one I go do? (This life) Many mistake I don make (This life) Na the risk I dey take (One life) For the time I go wait (One chance) Dem no fit to relate Shayo take my pain Cana take my shame away This life wey we dey Plenty yawa, plenty yawa But I get Coconut for my head (for my head) Nobody live forever Nobody go live forever Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi I'm feeling good tonight I thank God for life Nothing spoil Ma jaiye ori mi, ori mi ♪

شناسنامه اثر

اطلاعات آهنگ nothing spoil

خواننده
CKay
تاریخ انتشار محتوا
مدت آهنگ
3:58
پخش آنلاین همین موزیک

کاور و مشخصات اثر از داده ثبت‌شده همان ترک دریافت شده است.

رادیو موزیک آلامی CKay متن کامل آهنگ nothing spoil از CKay