متن و پخش آهنگ VANITY (Feat. Olamide) از CKay

در این صفحه متن، مشخصات و راه‌های شنیدن آهنگ VANITY (Feat. Olamide) با صدای CKay را مشاهده می‌کنید؛ اطلاعات این صفحه از داده ثبت‌شده همین اثر تهیه شده است.

Exclusive Song: CKay - VANITY (Feat. Olamide)

کاور آهنگ VANITY (Feat. Olamide) از CKay

متن کامل ترانه VANITY (Feat. Olamide) با صدای CKay

How many real ones? Very few Do you love me? Is it true? Do you envy? When you see me shining Tell me, walahi talahi But do you know me? Do you know my story? You know wetin I do to make this money? I fit fight my enemies Fight my friends, I fight my family But it's all love I do it for y'all I'm a warrior They can try but dem no fit ever ever hold me down 'cause awọn temi hold me down If you no dey for me How you want make I dey for you? Dey for you E no easy But this life fifty out of fifty Carry your cross buru ya n'isi Everything na vanity, na vanity Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Oboy, I just want be billionaire Pack money full everywhere Make it even full for my jalabia Piggy bank make it fat like polar bear And all the family problem make dem disappear I de beg the suffering we dey bare All my polo been dey tear I couldn't afford a beer Kind of owu wey dey blow me then, I fear Then I realize say, my brother, sapa dey beh But the dreams got bigger Making more figures Even the cheques got fat and thicker I de knack face like a picker Now, we the coldest out here, my nigga Antarctica O critical The boy is so lyrical Dem de feel d gbẹdu spiritually, iyẹn physical Ọmọ to nautical From Naija d'America Busting speakers In every home, every car Yebo Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife No one can stop me In a million years They'll keep on trying But I'll be here 'cause awọn temi hold me down If you no dey for me How you want make I dey for you? Dey for you E no easy But this life fifty out of fifty Carry your cross buru ya n'isi Everything na vanity, na vanity Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Owu sa gị oh Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife Ị ga-ama ife ♪

شناسنامه اثر

اطلاعات آهنگ VANITY (Feat. Olamide)

خواننده
CKay
تاریخ انتشار محتوا
مدت آهنگ
3:28
پخش آنلاین همین موزیک

کاور و مشخصات اثر از داده ثبت‌شده همان ترک دریافت شده است.

رادیو موزیک آلامی CKay متن کامل آهنگ VANITY (Feat. Olamide) از CKay