متن آهنگ you cheated, i cheated too از CKay

  • شنبه, 23 خرداد 1405

متن و اطلاعات آهنگ you cheated, i cheated too با صدای CKay بر اساس اطلاعات واقعی اثر در این صفحه گردآوری شده است.

Exclusive Song: CKay - you cheated, i cheated too

کاور آهنگ you cheated, i cheated too از CKay

متن آهنگ you cheated, i cheated too از CKay

You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, yeah You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose I thought you were the one Clearly, I was wrong Girl, you do me strong ting Girl, you do me strong ting I thought you were on my team But you show me your true color And I no like wetin I see, ohh You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, yeah You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose This period know wetin you dey do o No go dey do my baby, my baby, my baby Because the same girl wey you dey carry for mind Dem dey, tah, tah, tah, tah Slap her nyash with disrespect Pah, pah, pah, pah (You think sey you wicked, I wicked too) You you dey there dey do, my baby (You dey use my heart dey catch your cruise)

شناسنامه اثر

اطلاعات آهنگ you cheated, i cheated too

خواننده
CKay
تاریخ انتشار
مدت آهنگ
2:15
پخش آنلاین همین موزیک

کاور و مشخصات اثر از داده ثبت‌شده همان ترک دریافت شده است.

رادیو موزیک آلامی CKay متن کامل آهنگ you cheated, i cheated too از CKay